Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Di land go produce food and una go chop until una beleful and una nor go fear for di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:19
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God promise David my papa, ‘Yor pikin wey I go make king afta yu, go build temple for mi.’ And I don choose to build di temple where dem go for woship di Oga wey bi my God.


All di seed wey dem plant dey grow well for di eart, so make di Oga awa God, bless us!


Yes, God dey pour en blessings kom down, so awa land go produce betta-betta food again.


But anybody wey listin to mi, go dey save and e nor go get rizin to fear.


If una obey mi, una go chop di good food wey di land dey produce.


God go pour wota put for di seed wey una plant and di groun go produce plenty food for una. For dat time, una animals go chop betta green grass for field.


I go make di fruit and food for una tree and fields many pass before, so dat honga nor go make una go beg oda nashons.


Korn go full una house; wine and olive oil go full where dem for dey press am.


Una go get plenty food to chop kon beleful. Una go praiz di Oga una God wey don do many wonderful tins for una and nobody go laf my pipol again.


“ ‘Una must obey my law and my kommandment, so dat una nor go fear for di land.


If una sey, “Wetin wi go chop for di sevent year if wi nor plant or gada awa harvest?”


I go send una rain for di korrect time, so dat una land go produce food and una trees go bear fruits.


Una harvest go plenty well-well, sotey una go still dey harvest korn until di time to pick grape and una go still dey pick grape for di time to plant korn. Una go get all wetin una won chop and una nor go fear for di land wey una dey stay.


I go give una peace for una land and fear nor go katch una wen una dey sleep. I go kill all di wild animals for di land and war nor go dey der.


Wen una don cross Jordan River kon kollect and stay for di land; wen God don give una rest from all una enemies and una dey save for di land,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ