Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 If di years many well-well, di prize go inkrease, but if di years small, di prize go low, bikos dem dey sell di food wey di land produce.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una go fix di prize akordin to di nomba for di year wey di land go produce food, before di year wey una go riton am.


e go pay di man wey buy di land di money wey go rish to kover di remainin years, before di year wey dem go riton di land.


If many years still remain wey e go stay with dem, e go riton part of di money wey dem take buy am, so dat e go dey free.


If e dedikate am leta, di priest go kakulate di money akordin to di years wey remain before di next Sabat year, den e go reduce di prize.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ