Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Una go fix di prize akordin to di nomba for di year wey di land go produce food, before di year wey una go riton am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:15
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen una sell land to una fellow Israel pipol or buy from dem, make una nor do wayo.


If di years many well-well, di prize go inkrease, but if di years small, di prize go low, bikos dem dey sell di food wey di land produce.


Make evribody know sey una nor like wahala, bikos Jesus go soon kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ