18 If pesin beat animal die, di pesin must give anoda animal to di pesin wey en animal don die, bikos di law sey, ‘Una go give life-for-life.’
“If anybody dig pit for groun and e nor kover am and one melu or donkey fall enter,
If pesin wound en neighbour wey bi Israel pesin; just as e do am, na so dem go do am back!
Pesin wey kill any animal, go replace am. But pesin wey kill pesin, go die too.
If any man kommit dis kind sin, evritin wey e get thru wayo or lie-lie, e go must riton dem.