17 If pesin beat pesin die, dem must kill dat pesin too.
So David sey, “I don sin against God.” Natan ansa, “God don forgive yu, so yu nor go die.
Dem hold and drag Atalaya pass where horse dey for di king palis kon kill-am for der.
Make una nor kill.
Pesin wey kill any animal, go replace am. But pesin wey kill pesin, go die too.
“ ‘But if e use iron take nak pesin die, e must die too, bikos e kill pesin.
Anybody wey hide go kill en neighbour, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”