Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 23:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 For di first day, una go gada woship and una nor go do any work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 23:7
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di first and sevent day, make una gada kom woship mi. Nobody go work for doz days, escept una won do wetin una go chop.


For dat day, una nor go do una evriday work, but una go gada togeda woship mi. Una shidren go dey obey dis law forever.


Make una nor do any work, but una must give special ofrin to God.’ ”


Una must offa gift to God for seven days and for di sevent day, una go gada again kon woship God, but una nor go do any work.’ ”


“ ‘For di first day for di sevent mont, una go gada woship mi. Una must nor do any work, bikos dat na di day wey dem go blow trumpet for una.


“ ‘Make una gada woship God for di fifteent day for di sevent mont. Una go do dis to take honor God for seven days and una nor go do any work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ