42 Make una stay for anoda place for seven days; all of una wey kom from Israel must stay der,
But Jakob travel go Sukkot where e for build house for ensef and en animals. Dat na why dem dey koll dat place Sukkot.
Na tent wi dey stay and wi dey obey evritin wey Jehonadab awa grand-grand papa, kommand us.
I send my profets kon warn una with many vishon and parabol.
“But na mi bi di Oga una God wey take una komot from Egypt; I go make una stay for tent again, just as e bi wen una dey do Shelta Feast.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘For di Fifteent day for di sevent mont, dem must use seven days take do di house feast for God.
Una must celebrate for seven days. Una shidren-shidren must keep dis law forever.
As Balaam look up, e si Israel pipol kamp akordin to dia tribe and God Spirit kon enter en body.
‘Si as Israel tent fine, di place where Jakob dey stay!
Wi know sey if dis awa house for eart, wey bi awa body skata, God get di one wey wi go stay, wey e bi sey nor bi human being hand build am and e go last forever for heaven.