Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 23:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 For seven days, una must offa gift to God. For di eight day, una go gada woship kon give ofrin to God. Na di day for woship and una nor go do any work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 23:36
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From di first day wey di festival start go rish di end, dem dey read one-one part from God law evriday. Dem celebrate for seven days kon finish di festival for di eight day, just as dem rite am for di law.


Koll and tell evribody sey make dem fast! Gada di leaders and all Judah pipol go meet and kry give God for en temple!


Make una blow di trumpet for Mount Zion; koll di pipol gada kon orda sey make dem fast!


For di first day, una go gada woship and una nor go do any work.


For di last day for di feast, wey bi di biggest day, Jesus stand kon shaut, “If wota dey hongry anybody, make e kom meet mi.


For di next six days, make una nor chop any bread wey dem make with yist. Una go make di sevent day anoda holy day to honor di Oga una God and make nobody work for dat day.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ