25 Make una nor do any work, but una must give special ofrin to God.’ ”
Aldo di pipol neva start to ribuild di temple, but dem start to burn sakrifice give God for di first day for di sevent mont.
For dat day, una nor go do una evriday work, but una go gada togeda woship mi. Una shidren go dey obey dis law forever.
God tell Moses:
Di first day na to woship am; den una nor go do any work.
For di first day, una go gada woship and una nor go do any work.