Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 23:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 God tell Moses:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 23:23
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen una gada di harvest from una land, make una nor harvest evritin for di land finish and una must nor gada evritin for una harvest. Make una leave some for poor pipol and strenjas. Na mi bi di Oga una God.’ ”


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘For di first day for di sevent mont, una go rest well-well and una must kom togeda kon woship mi wen una hear di trumpet sound.


make una give mi one melu, one ram, one sheep or goat as burnt ofrin. Nor bi sakrifice to pay una vow or free will or first ofrin; put na ofrin wey God like en smell,


“ ‘For di first day for di sevent mont, una go gada woship mi. Una must nor do any work, bikos dat na di day wey dem go blow trumpet for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ