5 man wey tosh animal or pesin wey nor dey klean;
But all di oda animal for groun wey get feada nor dey good for una.
“ ‘Wen woman dey mestrate, e go dey unklean for seven days. Anybody wey tosh am go dey unklean till evening.
Anybody wey tosh am must go wosh en klot, baf and e go dey unklean till evening.
go dey unklean till evening. E nor go fit chop anytin among di holy ofrin, escept e first go baf.
Anytin wey unklean pesin tosh, go dey unklean and any oda pesin wey go tosh am go dey unklean till evening too.’ ”