30 Make una chop am for dat same day and no one must remain till di next morning.
bikos e don dey unklean. If anybody chop am, I nor go asept di ofrin.
Wen una dey offa tanksgivin sakrifice to God, una must follow di rule, so dat I go asept am from una.
Make una try to do all my kommandment. Na mi bi Oga God.