24 Make una nor give God any animal wey en private part get sore, kut, get mark or kut komot. Una must nor do dis tins for una land.
man wey get hunch-back or man wey bi dwarf; man wey get diziz for eye or for en body and man wey nor gri marry.
Una must nor offa anytin wey nor dey okay, bikos I nor go asept am.
Una fit offa animal wey short or wey neva mature as ofrin from una mind, but I nor go asept am if una use am take pay for una vow.
If anybody wound or dem kut en private part komot, make una nor let am kom God present.