Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 21:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Make nobody from Aaron family wey get diziz go offa food ofrin to God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 21:21
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin korn ofrin na di priests own; e dey holy, since dem remove am from di food wey dem give God.


“Go tell Aaron sey, ‘Make no man from en family wey get diziz, offa food ofrin to God.


Dem must dey holy to dia God and nor disgrace my name, bikos na dem dey offa food ofrin to mi.


Di pipol must si di priest as pesin wey dey holy, bikos na-im dey give di food ofrin to mi. I dey holy and I dey make my pipol holy.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ