Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 21:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 If not, en shidren wey suppose dey holy go kon dey unklean. Na mi bi God and I don separate am as my High Priest.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 21:15
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I don choose am, so dat e go kommand en son and shidren-shidren sey make dem obey mi kon do wetin dey good and korrect. If dem obey mi, I go do evritin wey I promise am.”


Since dem nor fit prove who dia grand-grand papa bi, dem nor kon asept dem as priest.


Jew men dey marry wimen wey bi strenjas, so dem don dirty God pipol wey dey holy and na di leaders and ofisas dey do dis tins pass.


marry dia dotas for una sons and dia dotas go make una nor serve mi well, instead una go kon dey woship dia juju.


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Una must dey holy, bikos mi wey bi Oga una God, dey holy.


“ ‘Make una keep unasef holy, bikos na mi bi di Oga una God.


E nor go marry woman wey en husband don die or wey leave en husband or woman wey dey do ashawo. En wife must bi virgin from en family.


Di pipol must si di priest as pesin wey dey holy, bikos na-im dey give di food ofrin to mi. I dey holy and I dey make my pipol holy.


if anybody wey nor suppose to chop am, chop am, e don bring wahala to ensef. Na mi bi God and I don make di ofrin holy.’ ”


Judah pipol don break dia promise wey dem make with God kon dey do wiked tins for Jerusalem and evriwhere for di land. Dem don dirty di temple wey God love and dia men marry wimen wey dey serve juju.


God nor sey, una and una wife go bi one body and spirit? Wetin make am tok like dat? Na bikos make una for get shidren, wey go bi God pipol. So, make una make sure sey, una nor break di promise wey una make with una wife.


Una bi fool wey blind! Wish one big pass, na di gold or di temple wey make di gold holy?


If dem give God di first part for bread, den na God get all di bread and if dem give God tree rut, den di whole tree don bi en own too.


Bikos di husband wey nor bilive, God go save am, bikos of en wife wey bilive and di wife wey nor bilive, God go save am, bikos of en husband wey bilive.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ