14 E nor go marry woman wey en husband don die or wey leave en husband or woman wey dey do ashawo. En wife must bi virgin from en family.
Priests nor go marry woman wey nor dey with en husband again; na only Israel woman wey neva sleep with man before, e go marry or anoda priests wey don die, wife.
Na only virgin di High Priest go fit marry.
If not, en shidren wey suppose dey holy go kon dey unklean. Na mi bi God and I don separate am as my High Priest.’ ”
Bikos di priests dey holy, dem must nor marry ashawo or woman wey nor bi virgin or woman wey leave en husband.
Wen di woman komot di house, e fit marry anoda man.