11 E must nor go where dead body dey; e must nor make ensef unklean even for en papa or mama.
or draw picture for body; or kut mark to mourn pesin wey die. Na mi bi God.
“ ‘Anybody wey go tosh dead body go dey unklean for seven days.
“ ‘Na di law bi dis: “If anybody die for di tent, evribody wey dey di tent wen di pesin die or wey enter, go dey unklean for seven days.
Dem must nor dirty demsef, bikos of dia papa, mama, broda or sista wey die, bikos na dia hair show sey dem dey holy for God eye.
“If anybody kom meet mi and e nor love mi pass en papa, mama, wife, pikin, brodas and sistas, even en ownsef, e nor go fit bi my disciple.
So naw, wi nor dey look anybody like ordinary human being. Even doh wi bin know Christ like dat before, wi nor know am like dat again.
Dem tell dia papa and mama sey, ‘Wi neva si am’ and e nor do like sey e know us or en own shidren, bikos dem keep yor word kon guide yor kovenant.