10 If anybody sleep with en neighbour wife, dem must kill both di man and di woman.
Afta, di woman kon si sey e get belle, den e send message go tell David.
So David sey, “I don sin against God.” Natan ansa, “God don forgive yu, so yu nor go die.
Bikos dat go bi big shame and na deat dem take dey ponish dat kind wikedness.
If I dey like and won sleep with woman for my heart kon dey wait and hide outside en door,
Make una nor sleep with who nor bi una husband or wife.
“ ‘Make una nor sleep with anoda man wife, bikos e nor good and e go make una dey unklean.
God nor sey, una and una wife go bi one body and spirit? Wetin make am tok like dat? Na bikos make una for get shidren, wey go bi God pipol. So, make una make sure sey, una nor break di promise wey una make with una wife.
sey di woman don dey unklean, bikos e go sleep with anoda man and nobody tok or katch am,