7 If di ofrin na bread wey dem kook for plate, dem must make am with flower and olive oil.
Na dem still dey kare for di bread wey dey der; di ofrin flour; di bread wey nor get yist; to dey mix dem and all di tins wey dem dey measure.
Make dem grind am to pieces kon pour olive oil inside, bikos na korn ofrin.
“ ‘Make una bring am to di priest as ofrin for God and di priest go take am go di altar.
Evry korn ofrin wey dem bake for oven, pan or iron plate, na di priest wey offa am to God, get am.