Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 2:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Make una put olive oil and incense on-top.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 2:15
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den make bread wey nor get yist; kake wey dem mix with olive oil and biscuit wey dem rub with oil kon


God kon tell Moses, “Make yu take spices like: gum, resin, onyx, galbanum and pure frankincense and dem go bi di same amount.


“ ‘Wen una dey give korn ofrin to God, una must first grind am to powder. Una must put olive oil and incense on-top


“ ‘Wen una dey bring di ofrin wey una get from di first korn wey una harvest, make una give korn wey dem roast and food wey dem grind.


Di priest go burn di part for di food and di oil wey e take, plus all di incense and dem go bi food ofrin to God.


“ ‘But if di man nor fit bring two dove or pijin, e go bring one kilogram for flower as di sin ofrin. E nor go put any olive oil or incense join am, bikos na sin ofrin e bi, nor bi korn ofrin.


den di one wey dey give en ofrin to God must go bring each animal with one kilogram of flower wey dem mix with one lita of olive oil for korn ofrin,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ