“ ‘Wen una don gada di tins wey una harvest for una land, make una nor kut di korn wey dey di land front and make una nor go back go kut di korn wey remain.
If anybody tosh wetin nor dey klean, (weda na human being, animal or anytin) den kon chop dis ofrin meat wey dem give God, dem go remove di pesin from di kommunity.”