7 Make una nor sleep with una mama, bikos una don disgrace una papa bi dat. Di woman na yor mama, so yu must nor sleep with am.
So, make wi give awa papa enough drink and wen e don high, wi go sleep with am, so dat wi go get belle kon born pikin thru am.”
Some dey sleep with dia papa wife, while odas dey force and sleep with woman wey dey si en period.
“ ‘Make nobody sleep with en family memba, bikos na mi bi God.
If anybody sleep with en papa wife, e don disgrace en papa bi dat. So dem must kill both of dem and dia blood go dey for dia own head.
If anybody sleep with woman and en dota, dat kind tin bad well-well. So dem go burn di man, di woman and en dota with fire. So make una nor allow dis kind tin happen.
Anybody wey sleep with en papa wife, na curse go follow am, bikos e nor gri honor en papa. Den all di pipol go ansa, “Amen.”