23 “ ‘No man or woman must sleep with any animal, bikos e go make dem dey unklean.
“Make una nor allow witch live.
“Anybody wey follow animal sleep, dem must kill-am.
If anybody sleep with en pikin wife, dem must kill both en and di woman wey e sleep with. Dem don kommit evil and dia blood go dey for dia own head.
Anybody wey go sleep with animal, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”