19 “ ‘Make una nor sleep with any woman wey dey mestrate.
David send messenjas go koll am. Dem koll di woman kom and David sleep with am. Dat time, di woman just mestrate finish, so e kon go en house back.
nor dey serve Israel pipol juju or chop food wey dem sakrifice give juju:
Some dey sleep with dia papa wife, while odas dey force and sleep with woman wey dey si en period.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen woman born and di pikin na boy, e go dey unklean for seven days, bikos di mama nor dey klean wen e dey mestrate.
“ ‘Wen woman dey mestrate, e go dey unklean for seven days. Anybody wey tosh am go dey unklean till evening.
If man sleep with am for dat time, e go dey unklean for seven days and any bed wey di man sleep put, go dey unklean too.
“ ‘As long as yor wife dey alive, nor marry en sista as sekond wife kon sleep with am, bikos dem go hate demsef.
If any man sleep with woman wey dey si en mestrateshon kon naked am, e don break di law wey tok about holiness.