13 Make una nor sleep with una mama sista, bikos na yor mama flesh, e bi.
Make una nor sleep with una papa sista; bikos na yor papa flesh, e bi.
Make una nor sleep with una papa broda wife kon disgrace di man, bikos di woman na una aunty.
Make una nor naked una mama or papa sista, bikos anybody wey do like dat, go sofa di ponishment.