12 Make una nor sleep with una papa sista; bikos na yor papa flesh, e bi.
Amram marry en papa sista, Jokebed and e born Aaron and Moses. (Amram stay for one hundred and thirty-seven years, before e die).
Make una nor sleep with una step sista, or di girl pikin wey una papa wife born, bikos di girl na yor sista.
Make una nor sleep with una mama sista, bikos na yor mama flesh, e bi.
Make una nor naked una mama or papa sista, bikos anybody wey do like dat, go sofa di ponishment.