10 “ ‘Make una nor sleep with una grand-pikin, weda di girl na yor son pikin or yor dota pikin, bikos dis go make yu disgrace yorsef.
Make una nor sleep with una step sista, or di girl pikin wey una papa wife born, bikos di girl na yor sista.
“ ‘Make una nor go sleep with una sista, weda na una papa or mama pikin; or weda dem born am for di same house or outside; una must not sleep with dem.