Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 17:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Na blood dey give life and na dis make God tell Israel pipol make dem nor chop meat wey still get blood and anybody wey do am, nor dey among God pipol again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 17:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But make una nor chop meat wen en blood still dey inside am.


Anybody wey make perfume like am or take am rub strenja, dem go drive am komot from di kommunity.’ ”


“ ‘Make una nor ever chop any fat or blood and Israel pipol must obey dis law from one generashon go rish anoda.’ ”


but instead, make wi rite leta go give dem sey, make dem nor chop food wey dem sakrifice give juju and make dem nor sleep with who dem nor marry, animal wey dem kill and di blood nor tosh groun, make dem nor chop or drink en blood.


But make una nor chop blood, bikos blood na life and una must nor chop animal blood with di meat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ