32 Di priest wey dem choose as High Priest to serve wen en papa nor dey, na-im go do di sakrifice. E go wear di priest garment
Put sash round dia waist kon wear head-band for dem, so dat dem go serve as priest, just as God kommand dem. Na so yu go take klean Aaron and en sons.
kon santify di place wey holy well-well, where dem for dey do meetin, di altar, di priests and all di pipol for Israel.
Before Aaron go enter di place wey holy pass, e must baf and wear di garment wey priests dey wear; wey bi linen robe and short nika, both di belt and di priest kap.
Di High Priest go take some of di melu blood go inside di tent.
“ ‘If na di High Priest sin kon make di pipol dey guilty, e go give one yong melu wey dey okay to God for en sin.
Den di High Priest go take some of di melu blood kon karry am enter di tent.