Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 16:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 “Di man wey drive di goat go Azazel for di wildaness, must wosh en klot and baf, before e go kom back to di kamp.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 16:26
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“ ‘Anybody wey tosh unklean animal dead body don spoil ensef and dat pesin go dey unklean till evening.


Anybody wey karry dia dead body, go-go wosh en klot and e go dey unklean till evening.


All di animal wey dey waka with four legs, doz wey get finger, dey unklean to una. Anybody wey tosh dia dead body go dey unklean till evening


and di pesin wey karry dia body, go-go wosh en klot, but e go dey unklean till evening. Dis animals nor dey good for una.


Dis na di ones wey dey unklean among di animals for land. Anybody wey tosh dia dead body go dey unklean till evening.


Anytin wey dem fall put wen dem die go dey unklean; weda na wood, klot, leda or sak. Doz tins nor dey yuzful again. Even wen dem deep am for wota, e go still dey unklean till evening.


“ ‘If any animal wey yu suppose chop die on en own, anybody wey tosh en dead body go dey unklean till evening.


If anybody chop any part for di animal, e must wosh en klot, but e nor go still dey klean till evening. Anybody wey karry di dead body must wosh en klot, but e go dey unklean till evening.


“Di pesin go wosh e klot, barber en hair kon baf; den e go dey klean. E go fit enter di kamp, but e go stay outside en house for seven days.


Anybody wey tosh dem, dey unklean and e must go wosh en hand kon baf, but e go dey unklean till evening.


Dem go give di life goat wey dem choose for Azazel to God kon send am komot go Azazel for di wildaness, so dat God go forgive di pipol dia sin.


Di animal fat for di sin ofrin, e go burn am for di altar.


Di pesin wey burn dem go wosh en klot kon baf before e go-go back to di kamp.


E go trow dice kon mark one goat sey, ‘Dis one go bi ofrin to God’ and di oda goat go karry di pipol sin go Azazel wildaness.


Una go obey dis law forever. “ ‘Di pesin wey sprinkol di klean wota must go wosh en klot and anybody wey tosh di wota go dey unklean till evening.


bikos di law nor fit make anytin dey pafet. But naw, wi get betta hope wey go draw us near God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ