Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 16:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Di animal fat for di sin ofrin, e go burn am for di altar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 16:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.


E must baf for di holy place kon wear en own klot. Afta dat, e go komot go give di burnt ofrin for en and di pipol sin.


“Di man wey drive di goat go Azazel for di wildaness, must wosh en klot and baf, before e go kom back to di kamp.


“E go give one melu as sakrifice make God for forgive en and en family dia sins.


kon give all dis parts for di animal to God as food ofrin: all di fat wey dey inside di animal intestine;


Den e go take all di fat kon burn dem for di altar.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ