Levitikus 16:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
19 E must use en finger take rub some of di blood for di altar seven times. Na so e go take santify di altar from Israel pipol sin, so dat dem go dey holy.
E go take some of di melu blood with en finger kon go sprinkol am for di east side for di forgivenes plate, den e go rub am seven times for di Kovenant Box front.
“Wen Aaron don do di sakrifice to take santify di place wey holy well-well, where dem for dey do meetin and di altar, e go give God di goat wey still dey alive wey dem choose for Azazel.
God sey, “For dat day, I go open one place where wota go for rush kom wosh David shidren-shidren and Jerusalem pipol from all dia sins and all di bad-bad tins wey dem dey do.