26 Any bed wey e sleep or anytin wey e sidan put, go dey unklean for dat time.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen woman born and di pikin na boy, e go dey unklean for seven days, bikos di mama nor dey klean wen e dey mestrate.
“ ‘Wen di woman dey mestrate before di rite time or if di blood still dey flow wen e suppose don stop, e go dey unklean as far as di blood still dey flow.
Anybody wey tosh dem, dey unklean and e must go wosh en hand kon baf, but e go dey unklean till evening.