25 “ ‘Wen di woman dey mestrate before di rite time or if di blood still dey flow wen e suppose don stop, e go dey unklean as far as di blood still dey flow.
Any bed wey e sleep or anytin wey e sidan put, go dey unklean for dat time.
One woman wey blood dey rush komot for en body for twelf years kon kom Jesus back, den e tosh en klot korna.
E get one woman among dem wey don dey mestrate for twelf years naw.
One woman dey among dem wey don dey mestrate for twelf years naw, bikos nobody fit heal am.