Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 14:57 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

57 Dis law na to know wetin dey klean or not.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 14:57
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of dis, God kon sey, “If yu turn from sin kom meet God kon stop wetin yu dey tok and tink, I go take yu back and yu go bi my savant again. If yu stop to tok anyhow, yu go bi my profet again. Den di pipol go won bi like yu and yu nor go bi like dem.


Na priests go tish my pipol di difren between wetin dey holy and wetin nor dey holy; wetin dey klean and wetin nor klean.


Yu go separate wetin bi God own from human being own; wetin holy from wetin nor dey holy.


Dis na di law about diziz wey dey inside klot, weda na wool, linen or leda and na like dis dem go take know weda e dey klean or not.


di ones wey swell-up for body and di spot wey dem dey si.


As una dey do as di priest sey make una do, make una dey kareful about bad diziz. Make una obey all di kommand wey I don give una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ