56 di ones wey swell-up for body and di spot wey dem dey si.
“If anybody get sore, boil or spot and e turn to diziz for en skin, dem must karry am go meet Aaron wey bi di priest or en sons.
Di priest go look di sore and if di hair wey dey en skin don turn white and di sore deep well-well pass di skin, di priest go sey di pesin nor dey klean.
Dis law na to know wetin dey klean or not.”