Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 14:53 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

53 E go let di bird wey dey alive fly go outside di town for di open field. Na like dis di priest go take santify di house and e go dey klean.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 14:53
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon offa di burnt and korn ofrin for di altar. So di priest go beg God for am and e go dey holy.


Like dis, e go santify di house from di diziz with di bird blood; di klean wota; di bird wey dey alive, di cedar wood, di hyssop leaf and di red rope.


Den e go sprinkol am seven times for di pesin wey dem dey santify kon sey e dey klean and e go let di bird wey dey alive fly go outside di town for di open field.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ