Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 14:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 kon kill one of di bird put inside klay pot wey dem just fetch wota put.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 14:50
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di priest go orda sey make dem bring two klean bird, part for cedar wood, red rope and some hyssop leaf.


To santify di house, e go take two birds, cedar wood, red rope and hyssop leaf


Di priest go orda sey make dem kill one bird put for klay pot wey dem just fetch wota put.


E go take di cedar wood, di red rope, di hyssop leaf and di bird wey dey alive, deep dem inside di blood kon sprinkol am for di house seven times.


Di bird wey dem kill and put en blood for klean wota, di priest go take di oda bird with di cedar wood part, di red rope and hyssop leaf kon deep dem inside am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ