47 Anybody wey liedan or chop for di house must go wosh en klot.
Anybody wey karry dia dead body, go-go wosh en klot and e go dey unklean till evening.
Anybody wey enter di house for di time wey dem lock am go dey unklean till evening.
If di priest kom look and di diziz nor kom back again afta dem don plasta di wall, e go sey di house dey klean, bikos di diziz don go.