Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 14:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Afta dat, e go klean di wall kon trow di dirty outside di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 14:41
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey go grave for nite go beg dead body spirit make e help dem. Dem dey chop pig and drink wetin kom out from di meat wey dem sakrifice give juju.”


Dem go distroy una town wall kon tear una towa. Den I go swip all di san-san komot der kon leave only di rock.


e go orda make dem remove di stones wey di diziz dey and dem go trow am for outside di town.


Dem go use anoda stone take shange di stones wey dem remove, den dem go plasta di wall.


Dem must distroy di house, en stones and wood kon trow dem outside di town.


e go kut di savant to pieces kon trow am put for where pritendas dey, where e go dey kry and grind en tit.”


Wen Jesus rish di oda side where Gadarenes pipol dey stay, two men wey get demon, run from di beri groun kom meet am. Nobody dey fit pass dat road, bikos di men wiked well-well.


Hymenaeus and Alexanda na ezample of doz kind pipol. I don give dem to Satan, so dat dem go stop to dey tok anyhow about God.


Pipol wey dey do like dogs, doz wey dey do majik and kill odas; doz wey dey serve juju and dey like to lie, all of dem nor go enter di town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ