39 For di sevent day, e go-go back go look am again. If di diziz don spread,
If di spot spread, di priest go sey di pesin nor dey klean; e get diziz.
Di priest go look am again for di sevent day and if e dey spread, di priest go sey e nor dey klean.
di priest go look am again. If di sore don spread, e nor nid to look for hair wey yellow; di pesin nor dey klean bi dat.
E go shek am again for di sevent day. If di diziz don spread for di klot, wrapa or leda, den di klot nor dey klean bi dat.
e go leave di house kon lock am for seven days.
e go orda make dem remove di stones wey di diziz dey and dem go trow am for outside di town.