37 E go look di diziz and if di diziz wey dey di wall for di house dey yellow, green or red,
Di priest go look di sore and if di hair wey dey en skin don turn white and di sore deep well-well pass di skin, di priest go sey di pesin nor dey klean.
But if rashes wey dey red dey for di back or di front wey hair nor dey, den dat na diziz.
if di diziz wey dey di klot or leda na yellow wey dey green or red, den dem must show di priest.
Den di priest go orda sey make dem santify di house before di priest go enter go look am.
e go leave di house kon lock am for seven days.