36 Den di priest go orda sey make dem santify di house before di priest go enter go look am.
den who get di house go kom show ensef to di priest sey, ‘I si sometin wey bi like diziz for my house.’
E go look di diziz and if di diziz wey dey di wall for di house dey yellow, green or red,
And evry kontaina for di tent wey nor get kover, go dey unklean.”
Make una nor let anybody deceive una, “Bad friends dey spoil good karata.”
Make una make sure sey nobody turn back from God grace and make nobody get bad belle and kause trobol wey go make pipol sin.
Den I hear anoda vois from heaven sey, “My pipol, make una kom out from am, so dat una nor go follow am kommit sin kon sofa di same ponishment.