31 as sin ofrin and di oda go bi for burnt ofrin with di korn ofrin. Like dis, di priest go beg for di pesin wey e dey santify before God.
E go put di remainin oil wey dey en hand for di pesin head. Na like dis di priest go take make di pesin dey holy for God eye.
Den e go offa one dove or pijin
Dis law na for poor pesin wey get diziz, wey nor fit pay or do di normal ofrin.”
Di priest go offa one for sin ofrin and di oda one for burnt ofrin. Na like dis di priest go take make sakrifice for di man for God eye.
“ ‘But if di pesin nor fit bring sheep or goat, e go bring two dove or two pijin as ofrin for di sin wey e kommit. One go bi for di sin ofrin and di oda one go bi burnt ofrin.