Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 14:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 E go put some of di oil for di same place just as e put di blood before for di pesin rite ear, di big finger for en rite hand and for di big toe for en rite leg.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 14:28
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den yu go kill-am, take some of en blood put for di korna for di sons rite ear, di first big finger for dia rite hand and di big toe for dia rite leg, den sprinkol di blood round di altar.


and with one finger wey dey en rite hand, e go sprinkol am seven times for God present.


E go put di remainin oil wey dey en hand for di pesin head and like dis, e dey make di pesin holy.


“ ‘But if di pesin nor fit bring sheep or goat, e go bring two dove or two pijin as ofrin for di sin wey e kommit. One go bi for di sin ofrin and di oda one go bi burnt ofrin.


Moses kill-am kon take some of di blood put for Aaron rite ear, en big finger for en rite hand and for en big toe for en rite leg.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ