27 and with one finger wey dey en rite hand, e go sprinkol am seven times for God present.
“Di priest go pour some oil for en left hand
E go put some of di oil for di same place just as e put di blood before for di pesin rite ear, di big finger for en rite hand and for di big toe for en rite leg.
“ ‘Anybody wey tosh di bed wey di man liedan put must go wosh en klot kon baf with wota and di pesin go dey unklean till evening.
E go shuk en finger for di blood kon sprinkol am seven times for di holy curtain front.