Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:56 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

56 But if di priest look kon si sey di diziz don fade, e go tear dat part komot for di klot or di leda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:56
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

or any pieces of linen or wool, or di leda or anytin wey dem take leda make,


Den e go look am again, if di diziz neva shange kolour, even if e nor spread e go still dey unklean; den una must burn di klot, weda di stain dey for back or front.


Den if di diziz kom back kon spread again, di pesin wey get di klot go burn am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ