Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 13:55 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

55 Den e go look am again, if di diziz neva shange kolour, even if e nor spread e go still dey unklean; den una must burn di klot, weda di stain dey for back or front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 13:55
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jerusalem pipol! Una yeye life don make una dirty, even doh I try make una dey klean, una still dirty. Una nor go dey klean again until my vexnashon don fall on-top una with full force.


e go sey make dem wosh and keep am for anoda seven days.


But if di priest look kon si sey di diziz don fade, e go tear dat part komot for di klot or di leda.


But di pesin wey nor get dis tins, dey blind. Dis show sey, e nor dey si far and e don forget sey God don forgi-am en sins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ