51 E go shek am again for di sevent day. If di diziz don spread for di klot, wrapa or leda, den di klot nor dey klean bi dat.
or any pieces of linen or wool, or di leda or anytin wey dem take leda make,
Di priest go look di tins well-well kon keep am for outside for seven days.
Di priest go burn am with fire, bikos of di diziz wey spread for di klot.
For di sevent day, e go-go back go look am again. If di diziz don spread,
di priest go-go look am, if di diziz don spread, den di house nor dey klean bi dat.