42 But if rashes wey dey red dey for di back or di front wey hair nor dey, den dat na diziz.
den di boil kon swell-up and white or red-white spot kon appear for where di boil dey before, e go-go meet di priest.
“If anybody get sore, boil or spot and e turn to diziz for en skin, dem must karry am go meet Aaron wey bi di priest or en sons.
If man nor get hair for front of en head, e dey klean.
Di priest go look am, if di diziz na di one wey dey red and white for di back or for di front where hair nor dey,
E go look di diziz and if di diziz wey dey di wall for di house dey yellow, green or red,